Uploaded By
VIEW PROFILE
9.06K Followers
(lyrics)
Jah gat mhe!
-Verse 1-
Hmm..Why you see me dropping songs
Back to back
Na because say dem plenty
Wey give me hands
Make I bet
That I won't make it
Thanks we met
Omor don't forget
Even if you no listen
Try dey share
Even though e no too sweet
Try pretend
I put my best
Show me care
Don't forget
You can tell your friends
-Pre-chorus-
I'm not giving up
I can never stop
These people dey wait patiently
For the day I go fall
Dem fit to laugh while rolling on the floor
And if I try give up
Na big fuck up
I gats make it for my siblings and my mom
No be small work o
No be come chop o
Family load no be one person work o
But to give up no dey for my options o
-Chorus-
I'm tryna make it for Mommy
Mommy don't die yet o
(Please don't die yet o)
Amen...Amen...Amen....
This is how it all started o
So I must reach there o
(I must reach there o)
Amen...Amen...Amen....
-Verse 2-
I no go pretend o
I'm losing patience
Either I make it o
Or we die here
Cause me I don't care
And if na violence
Dem no problem o
Make I pull shirt(x2)
-Repeat pre-chorus-
-Repeat chorus-
Lord I pray...
As I'm out here chasing money and fame
Keep my mom alive for me
Many stress that woman don face
- Release Date:May 10, 2026
- Album:Welcome to my world EP
- Producer:Xoxounds,Que pas贸
- Genre:Afrosounds








0 comments