|
|
Upload
Into neighborhood by Don callous
Into neighborhood by Don callous

Don callousInto neighborhood

Don callousInto neighborhood

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.08K Followers

LYRICS Intro ( yeah I've been telling them This shit but they ain't hearing I'm telling them I'm the best yo All my niggaz Dem know yeah Biggest callous here) shey nah me u go follow come and dance it called yolo knack your babe while on colos (no long thing with neighbors) carry my hustle mi o ni kolo Omo ope kin maa nawo my mama tell me when money no dey no body go ur own(ayy ayyy) so I pack from lekki into neighborhood so I staga when I light my lighter so I'm going harder (Going harder,I'm going harder) Pre chorus you see say I carry money enter Oh my shawty I know say nah wetin dey give you vibe Oh my baby Joor joor nah don callous dey door I dey knock ko ko Oh my shawty *Chorus* *You see say I come from neighborhood (ajeh) Be like voodoo My money come like juju Coming from... I'm coming from neighborhood (Ajeh ) Be like juju Be like voodoo Coming from THIS A VERSION OF SONG THAT WILL BE REMIXED BY DIFFERENT ARTIST STAY TUNED🚨
  • Release Date:September 2, 2026Ⓡ
  • Album:SWAGGU
  • Genre:Afrosounds
1.84KTotal plays
18Likes
7Re-Ups
40Playlist Adds