|
|
Upload
My Turn by Oluwa Boy
My Turn by Oluwa Boy

Oluwa BoyMy Turn

Oluwa BoyMy Turn

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

171 Followers

Me I nor go fit to forget because my problem day my head Me I nor fit day rush myself because I know my time day wait for there You sabi you nor sabi you go activate once is your turn Ehh Nor go day rush yourself o Nor go day fast forward o If e reach your turn you go celebrate And everybody go watch o Nor go day rush yourself o Nor go day fast forward o If e reach your turn you go celebrate And everybody go watch o Nor go day rush yourself o Nor go day fast forward o If e reach your turn you go celebrate And everybody go watch o Nor day hurry yourself ehh ehh nor bother yourself Nor day run from the stress ehh ehh all man for himself Nor go day forget ye Nobody for there eh Nor day tay for bed eh pastor tell yo
  • Release Date:June 2, 2023
  • Producer:Ferry D
  • Genre:Afrosounds
2.48KTotal plays
11Likes