|
|
Upload
Issues by Dominique
Issues by Dominique

DominiqueIssues

DominiqueIssues

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

149 Followers

This song is for everyone in my shoes ISSUES I’ve got issues Plenty issues I’ve got issues wey dey scatter my head oh I’ve got issues Plenty Gbege I’ve got issues wey Dey bother my mind oh Emi ko fẹ lọ si ita Sometimes Omo na just killer oh Me I no wan give up Shout out to Abbey God make you bigger Wọn ko fẹ lati lọ si ita Many days I no get data oh Me I just want paper Steady Lipton no Bourn Vita When I wake I Dey thank the Lord If not for anything I thank him for life Every day I Dey pray now My girlfriend just Dey hang up Enemies on my way up I can’t say all of them now Papa say make I go school Mama wan make I carry first No be say I no know book But am cool with my talent
  • Release Date:October 14, 2023
  • Producer:Ucjbeats
  • Genre:Afrosounds
533Total plays
11Likes

Playlists Featuring Artist

0 comments