|
|
Upload
MMBM Prod by Kez by BeeFrosh
MMBM Prod by Kez by BeeFrosh

BeeFroshMMBM Prod by Kez

BeeFroshMMBM Prod by Kez

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

615 Followers

Kez Beefrosh on this one God did Don p mayor of crypto Na person wey no get money no wetin e dey face Se for street wey papa and mama no chop for three days That thing dey vex me dey gbes me dey make me dey crazy Promise my self money matter and many most be made Oya mayor of crypto gbemi trabaye Tell crypto investor to show your boy the way cus I gat to get money my life most not be The same I most to get this money oh lord show me the way Money most be made Money most be made oh alle Money most be made Money most be made all ways ×2
  • Release Date:June 27, 2023Ⓡ
  • Producer:Kez
  • Genre:Afrosounds
6.37KTotal plays
19Likes
1Re-Ups
5Playlist Adds