one word
for this my journey
nothing wey dem do
wey fit to fall Me
Been through a lot
Now the thing is funny
chi mu si mu jewe
e dey for me
I dey hear all the voice of my ancestors
I can hear dem calling
been on the...
- Producer:CHIDERA x Bandlab
- Release Date:March 16, 2026


